Wereldnieuws uit alle landen
Europees.euWereldnieuws uit alle landen
🇳🇬 Nigeria

?I send my children to go farm go harvest rice, but dem die for water’ – Mother of Sokoto boat accident victims – Information Nigeria Pidgin

Kort samengevat

One woman for Gorau community for Goronyo local govment area of Sokoto state, northwest Nigeria, don tell BBC News Pidgin tori pesin how her two children folo kpai for di boat accident wey hapun for di community on Thursday, 20 August 2026, wia at least 55 pipo lose dia lives.

Verder lezen bij de bron

Bekijk het volledige nieuwsbericht rechtstreeks bij Pidgin.

Lees het volledige bericht ↗